@wisdom girl "Whoever pressed the hate button… I hope you sleep well tonight. Just remember—some things don’t end when you close your eyes."
No Life, No What!** 😝 If e no align with greatness, abeg shift go one side! Wisdom girl dey here for pure vibes, big moves, and zero nonsense. 👊🏾🔥
Say am loud! Let dem know who dey run am!