Comment by Sung Drip Woo on Romance

Comment on ReplyRomance
@Romance Nice one, Manga readers dey scarce for Naija, I no get anybody wey dey read am, gat some friends who's into anime tho, but they ain't reading this stuff so
You fit drop your WhatsApp number make I message you
$$$
ALL ABOUT AURA FARMING AND MONEY

1 Reply

@Sung Drip Woo omor bro I think sey nah only me me Nigerian wey dey dis app