RomanceMember·1 year agoSee this mumu o. He no one use that small remaining sense he gets apologize. He want to die today.Im under your bed 😴 😴 50Reply
Sung Drip WooMember·12 months ago@Romance Nice one, Manga readers dey scarce for Naija, I no get anybody wey dey read am, gat some friends who's into anime tho, but they ain't reading this stuff so You fit drop your WhatsApp number make I message you10Reply
WraithmongerMember·11 months ago@Sung Drip Woo omor bro I think sey nah only me me Nigerian wey dey dis app10Reply
YourfavegirlfrienddMember·11 months ago@Sung Drip Woo A fellow Nigerian?? The gods have finally blessed me10Reply